Omo, these your resolutions make sense wella oh π
Na copy I wan copy them sef, but I don do day some or them already. Like that fruits on.
Na everyday I day take orange laidis
Make I continue in your ways π
Omo, these your resolutions make sense wella oh π
Na copy I wan copy them sef, but I don do day some or them already. Like that fruits on.
Na everyday I day take orange laidis
Make I continue in your ways π
Lol na wetin you fit do after my ranting be this?
You dey use me make your own resolutions π E nor fair nau
How I wan take follow my resolutions up o, I need help!!!
No worry, I go be your accountability partner but for now, na copy I fit copy oh π
Lol no wahala π
When giveaway?
I'm nor understanding π€§
Na you talk am oh
π₯Ή
Na typoerror
Hahaha π
You sef wan copy? Haa! Na copywriting me too dey oo π
E don reach to call those people that send warnings on people's comment... Wetin be their name againππππ
Hahaha πππ
Their name is scary π....it's not good to be mentioned atall
At the sight of that now, na dysentery oo π€£π€£
ππππ you know these things more than I doπ
Drugs dy for the dysentery shaπ€£
Nawa ooooo
Una dy serious with this fruits own oh... E go make sense oh
Make I copy am ahead of my next week resolution π
Brother that fruit na the way oh π
Luckily for me, it's easy to get fruits here. I don even befriend the guy wey day sell π
Nawa ooooo πππ
You dy befriend the guy but I sure say na your pocket the guy dy befriend,ππ
Nothing for him π
He gives me 6 oranges instead of 5 as customer βΊοΈ
Wow... He's really after your well-being π
A king I stan π
ππππ
Ahhh see levels nau π€£
Normally π
Nice move, na the guy go dey even remind you say you never buy fruit if you dare forget anyday π
I actually go there yesterday and he tell me way he don finish π
Lol sorry ehn ππ
Go buy for another place
Madam, you no day sleep?!!
Oooops he caught me π₯²
What of you ni? π