You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentmrenglish (69)in Speak Peace • 2 years ago These resolutions dem badt oooo. Wetin go make you stop giveaway. Na dat one shake me pass.
😂😂😂
You go first ask whether I dey do giveaway before 🤣
Buh nah wet in you been say I dey reply to na.
Okies!!
Let me ask now.
You dey do giveaway before? 🤣🤣🤣
I nor dey do o 😂
But I wan make sure say I nor do this year, e dey finish person money 😝🤧
Buh e go make you popular nah
Na so
Who popular help ni
Yes...that giveaway enter Wella
Abegi @merit.ahama always tag me oo for every giveaway if not na to disown you go remain 🤣🤣😂🤫
🤣🤣🤣disown kwa.
E don reach dah level?
Make I encourage @merit.ahama small.
Whatever is worth doing, .is worth doing very well.
Do your do and don't stop.
Hahaha
Na this kind comment I dey find since
Merit abeg ..do the needful 😂👍
Plans failed Nkem 😝🤧
We go protest
#ENDSARS
Endsars for giveaway matter? 😂
Na wa o
Yes Nah
It's a serious matter ooo.
Where is the hope of the common man when an MOD refuse to do giveaway.
Be careful 😉 oo 😂
She don deny am ooo. She say she nor dey do giveaway.
Imagine.
Trouble maker she is
Lol
Tell me something.
I never saw that part of her, though she mentioned it as a new year resolution.
Why am I not motivated? 😂
Motivating you to do giveaway nah
E nor work na
Na you nor gree am work.
Please disown in advance because no giveaway 😂
Wooooottttt 👁️
You don dey break this resolution already 😂
I tell ona say na the resolutions dey resolute me na 😂