Hehehe π
This babe na confirm bag of trouble oo π and she even said she no go dey look for trouble again...nasoo , make I hear π€«
Eeehhmmm, na better resolutions oo π only be say the resolutions dey dey resolute you already π...
This one way I say I go dey follow you for back this year, I hope say you no go carry this procrastination wey I don drop come infect me oo π€£π€£
Anyway... today still na day 6 , I trust you
Abegi ..where una see photo copy machine make I photocopy these resolution oo...I no wan dull for money too..I wan buy Lexus car πππ€£π€£π€£π
The babe don change na π she nor dey like trouble at all
Na make I say make you follow who know road o π
Abeg photocopy make you buy two Lexus o, I nor dey forbid to get Lexus at all π€§
Hahaha ππ
Funny merit
My tommy should not burst here out of laughter π€£π
Abeg make e nor burst o