You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago 😂😂😂 Disgrace me I thought I could trust you 😩
No na
I just wanted to strengthen you and your resolution 😓
Awww and you're not doing it well 😑😒
How I go do am 🧐
Come carry me waka comot from house 🥲
You for talk on time make I add am to my own resolution
I no dy like do wetin dy outside my resolution list oh😂😂
Ahhh e reach so? 😂
See who just talk say he good so
So your resolution nor get "Helping those who need help" inside 🥲
Good dy find me😂
I dy help people a lot oh... E follow na
Your own no b help na 😂 na Bills( in low voice)