You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentsperosamuel15 (68)in Speak Peace β’ 2 years ago No na I just wanted to strengthen you and your resolution π
Awww and you're not doing it well ππ
How I go do am π§
Come carry me waka comot from house π₯²
You for talk on time make I add am to my own resolution
I no dy like do wetin dy outside my resolution list ohππ
Ahhh e reach so? π
See who just talk say he good so
So your resolution nor get "Helping those who need help" inside π₯²
Good dy find meπ
I dy help people a lot oh... E follow na
Your own no b help na π na Bills( in low voice)
π€£π€£π€£
We will soon fight
Mine is help too, na you get the help? Which one you dey give am name for me ni π