You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"

in Speak Peace โ€ข 2 years ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
You fit become whale yourself na
And I sure say my posts go dey get huge payouts overflow ๐Ÿคง

I give you five years from now, na whale you go be ๐Ÿ˜ just try dey convert your offline money to Hive power every week until then ๐Ÿ˜‚

Why am I so excited? ๐Ÿคฃ

Sort: ย 

You fit become whale yourself

No b say I no dy like dy optimistic oh, infact, I get post about Optimism sef

But I need make person wake us up from sleep abeg๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Who e go be, you get option of people wey Sabi wake even the dead?

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
This is bad!
Even after the strategy wey I give you, e nor still sure ๐Ÿคง

You no wan talk about offline funds abeg๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Those ones are used to fight off Sapa in this sapacified campus of mine๐Ÿ˜‚

Lol this is so funny

I'm not a comedian ๐Ÿง

Oh really ๐Ÿ™„

Maybe yes maybe not

Don't take anyone abeg๐Ÿ˜‚

You know say graduates no dy understand wetin undergraduates dy suffer๐Ÿ˜‚

Lol... Wahala for who never graduates o

Sorry ehn, the Lord will see your through ๐Ÿฅฒ

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Fat Amen

I give you five years from now

I been think say na this 2023 Resolution we dy talk about but u don jump enter 2028

See finish ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Wahala o
Which one be see finish na ๐Ÿคง
I never even see anything self

But your eyes dy always dy open ๐Ÿคฃ

How na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

I no Sabi oh๐Ÿง

Why am I so excited? ๐Ÿคฃ

E fit b say ya don jam another accidental banana... Who knows

Ahhhh I weak once ๐Ÿ˜‚

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
U fit weak twice make I know say you really weak

Shuooo who knows Dr Sopulu shu come and carry him and lemme alone abeg ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿคง

๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ

Na run I dy on now๐Ÿ˜‚