You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"

in Speak Peace2 years ago

Wonderful.... I still dy ask sef, I no even Sabi say my eyes go clear if I push the button down a little bit
Una well-done oh

Abeg which upcoming star I go tag along now make I dy show the person say I care incase the person become whale make the person fit touch me directly

Wait oh, no be to become this whale myself sef🧐

E dy good to daydream atimes oh😂😂

Sort:  

😂😂😂
You fit become whale yourself na
And I sure say my posts go dey get huge payouts overflow 🤧

I give you five years from now, na whale you go be 😝 just try dey convert your offline money to Hive power every week until then 😂

Why am I so excited? 🤣

You fit become whale yourself

No b say I no dy like dy optimistic oh, infact, I get post about Optimism sef

But I need make person wake us up from sleep abeg😂😂😂

Who e go be, you get option of people wey Sabi wake even the dead?

😂😂😂
This is bad!
Even after the strategy wey I give you, e nor still sure 🤧

You no wan talk about offline funds abeg😂😂
Those ones are used to fight off Sapa in this sapacified campus of mine😂

Lol this is so funny

I'm not a comedian 🧐

You know say graduates no dy understand wetin undergraduates dy suffer😂

Lol... Wahala for who never graduates o

Sorry ehn, the Lord will see your through 🥲

😂😂😂😂
Fat Amen

I give you five years from now

I been think say na this 2023 Resolution we dy talk about but u don jump enter 2028

See finish 😂😂

🤣🤣🤣🤣
Wahala o
Which one be see finish na 🤧
I never even see anything self

But your eyes dy always dy open 🤣

How na 😂😂

I no Sabi oh🧐

Why am I so excited? 🤣

E fit b say ya don jam another accidental banana... Who knows

Ahhhh I weak once 😂

🤣🤣🤣🤣
U fit weak twice make I know say you really weak

Shuooo who knows Dr Sopulu shu come and carry him and lemme alone abeg 😩🤧

Na run I dy on now😂