You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace โข 2 years ago Even me never know the meaning resolution ๐ฅฒ
๐๐
E better mk we stop here before person wey dy learned go say we no define am well
Abeg, yes
Make we stop... I dey suspect say @mrenglish fit show up with long explanation of resolution ๐
The name alone Dy scary๐
Na make I say make we stop o
That guy is English himself ๐
๐๐๐