You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentsperosamuel15 (68)in Speak Peace β’ 2 years ago Wetin be resolution again if it's not meant to be to our benefit,π
Even me never know the meaning resolution π₯²
ππ
E better mk we stop here before person wey dy learned go say we no define am well
Abeg, yes
Make we stop... I dey suspect say @mrenglish fit show up with long explanation of resolution π
The name alone Dy scaryπ
Na make I say make we stop o
That guy is English himself π
πππ