Sort: ย 

Jeez.... How did I miss this๐Ÿ˜‚

Well, I'll be waiting for your invariably coming every week

You know I did specify they will be changing abi๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
My next week resolution fit be to sleep well... All na resolution abi e no follow ๐Ÿ˜‚

Lol you nor fit miss am and lemme alone? ๐Ÿ˜‚

All na resolution o
Sleep for two ๐Ÿคง

Sleep for two

U no wan mk I dy useful at all oh ๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Wetin be resolution again if it's not meant to be to our benefit,๐Ÿ˜‚

Even me never know the meaning resolution ๐Ÿฅฒ

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
E better mk we stop here before person wey dy learned go say we no define am well

Abeg, yes
Make we stop... I dey suspect say @mrenglish fit show up with long explanation of resolution ๐Ÿ˜‚

The name alone Dy scary๐Ÿ˜‚

Na make I say make we stop o
That guy is English himself ๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚