Sort: Β 
Β 2 years agoΒ (edited)Β 

Hehe. Well done.

Seems we'll have to lock @khingstan up next week.

The guy be like say he don drop his mouka foam here oo πŸ˜‚πŸ˜‚
Dey sleep here like this πŸ˜‚

So long food dey there and data I'm ready for the lockdown

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ see this one too securing First chair lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

My dear nor mind me jaweh, i just love that seat i swear
But is up for sale Sha, Incase

Hahaha πŸ˜‚
How much ni πŸ˜‰

Just 3k HB* ..... I believe you know the rest πŸ˜‡πŸ˜‡

Hahaha πŸ˜‚
I jump and pass you πŸ˜‰

You don land on top oo
Where you wan jump go, awo kangaroo ni 🦘 ?
Abeg help me translate?

Hahaha 🀣🀣🀣
My belly ooo πŸ˜‚πŸ˜‚

My belly ooo

Oh what a nice meaning, thanks 😁😁

Ahhhh see am you wan dey do business lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

I be Igbo king oo😁😁

Ahhhh you dey dey Loud too ???
This one wey you say you be King of Igbo lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

I dey do all, i dey even fry too
Ice dey, roshay dey, skunk everything kpor

Ahhhh my guy Popo go soon burst you lol 🀣🀣

Ahhh see this one, me self don sleep and I promise you all sth for that