Sort:  

Hahaha 😂
I was looking for your task post oo...boom, I saw Samostically notification...and I say make I secure first seat 💺😂😂
Not knowing that @khingstan has taken the first position 😂🤣

Hehe. Well done.

Seems we'll have to lock @khingstan up next week.

The guy be like say he don drop his mouka foam here oo 😂😂
Dey sleep here like this 😂

So long food dey there and data I'm ready for the lockdown

Lolz 😂🤣 see this one too securing First chair lolz 😂🤣🤣

My dear nor mind me jaweh, i just love that seat i swear
But is up for sale Sha, Incase

Hahaha 😂
How much ni 😉

Just 3k HB* ..... I believe you know the rest 😇😇

Hahaha 😂
I jump and pass you 😉

You don land on top oo
Where you wan jump go, awo kangaroo ni 🦘 ?
Abeg help me translate?

Hahaha 🤣🤣🤣
My belly ooo 😂😂

My belly ooo

Oh what a nice meaning, thanks 😁😁

Ahhhh see am you wan dey do business lolz 😂🤣🤣

I be Igbo king oo😁😁

Ahhhh you dey dey Loud too ???
This one wey you say you be King of Igbo lolz 😂🤣🤣

I dey do all, i dey even fry too
Ice dey, roshay dey, skunk everything kpor

Ahhhh my guy Popo go soon burst you lol 🤣🤣

Ahhh see this one, me self don sleep and I promise you all sth for that