Sort: Β 
Β 2 years agoΒ (edited)Β 

Harmattan don show
Everywhere dry for North 😀

Wooooottttt πŸ‘οΈ
I need that harmattan here in Lagos oo πŸ˜‚πŸ˜‚

Ehhh, see where you wan go
Na harmattan wen dey dry pocket oo😁😁
You sure say you need am, especially for Lagosian like you (hmmm, I'm perceiving under bridge from here 😁😁✌️)

🀣🀣🀣🀣
Harmattan dries only the lips oo and ur body...better protect your pocket oo πŸ˜‚
Lagos is too hot πŸ”₯ abeg πŸ˜‚

Harmattan when dey burst Brain
Oluwa ni 😁😁😁😁✌️

Hahaha πŸ˜‚

Heheh 🀣🀣 leave her jhare she never understand lolz πŸ˜‚πŸ€£

I pray make she understood oo

Ahhh lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ he go soon enter her head lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ she never know anything until she see something lolz πŸ˜‚πŸ€£

But you dey Waka for the Blockchain Sha, see energy

So that you can cuddle lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ harmattan abi sapatan lolz πŸ˜‚πŸ€£

Everywhere is red oh πŸ₯²

Send funds 🀣

Steve bro ..the thing is tiring
Bloody atmosphere πŸ˜‚πŸ˜‚

Abi

God airpus

Amen πŸ™πŸ˜‚

God airpod abi wetin u talk???

.

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ why your eye con dim like this lol 🀣🀣 you dey carry loud lolz πŸ˜‚πŸ€£

Shey Yu dey yne me niiniπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£

Ohhh noooooooooo

Looks like you go collect chord for neck πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚

Nkem, you see don reach here.

Hahaha πŸ˜‚
I was looking for your task post oo...boom, I saw Samostically notification...and I say make I secure first seat πŸ’ΊπŸ˜‚πŸ˜‚
Not knowing that @khingstan has taken the first position πŸ˜‚πŸ€£

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

Hehe. Well done.

Seems we'll have to lock @khingstan up next week.

The guy be like say he don drop his mouka foam here oo πŸ˜‚πŸ˜‚
Dey sleep here like this πŸ˜‚

So long food dey there and data I'm ready for the lockdown

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ see this one too securing First chair lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

My dear nor mind me jaweh, i just love that seat i swear
But is up for sale Sha, Incase

Hahaha πŸ˜‚
How much ni πŸ˜‰

Just 3k HB* ..... I believe you know the rest πŸ˜‡πŸ˜‡

Hahaha πŸ˜‚
I jump and pass you πŸ˜‰

You don land on top oo
Where you wan jump go, awo kangaroo ni 🦘 ?
Abeg help me translate?

Ahhhh see am you wan dey do business lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

I be Igbo king oo😁😁

Ahhhh you dey dey Loud too ???
This one wey you say you be King of Igbo lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

I dey do all, i dey even fry too
Ice dey, roshay dey, skunk everything kpor

Ahhh see this one, me self don sleep and I promise you all sth for that

You are asking himmm.

Sey Yu dey yne mi nii