Sort: Β 

Hahaha, then stop asking me questions πŸ˜‚πŸ˜‚

Okay then I am not if you cant say it

Hahaha, no problem then πŸ˜…πŸ˜…

Mtchew 😏😏

Abi na, me sef I tire, lolz. Go jhur, na me you dey hiss for, better nor bring that leg come at all you Foxy, I nor want amπŸ˜‚πŸ™„.

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ you wey be say you dey fuck up and they settle am lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Hahaha, how I take dey fuck up? Abeg leave me to fuck up oo, just correct me jhur, and stop complaining πŸ˜’.