Sort: Β 

πŸ˜…πŸ˜‚πŸ˜…πŸ˜‚β€¦

Then I go move on. Plenty fish dey inside water πŸ˜…

Fish and dogs abi πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚...

Women are fish, men are 🀐🀐🀐.
Na that twitter dog trend. Abeg no mind me.

Men are lions 🦁

πŸ€“πŸ€“See defender.
Its good sha.

Women are lioness and not fish then

women are fish and men are fishermen….

if one fish no gree, i go after another fish πŸ˜…πŸ˜‚

πŸ€“πŸ€“πŸ˜‚

Lol...

shey you know sey fisherman no dey catch only one fish? @starstrings01

Yes mummy
Preach on!

No be only lion
Na lion of the tribe of Judah πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜œ

lol πŸ˜‚β€¦ you dey whine cultist, you go soon collect!

Chisos, my belle ooo

Hahahahhah
na wotowoto you go collect

Some people go soon flog you @monica-ene

Bring cane bring money join...

2stroke, 2HBD..
Canning is allowed πŸ˜‚

You are not serious. You want cane and HBD combined...? You dont know that is a sin? You be Mummy G. O, you suppose know these things

No the HBD is reward for labour(canning).

Who is doing the labor? The person weilding the cane or the person receiving it?

hehehehehehehe...
This one tire me oo

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

bad guy 🀣😹

Good guy no dey pay oh biko

I learned the hard way 🀣🀣

So you dey find woman for water?

Lol.. woman na fish.. and where are fish found.

You kon be watin?

C132D03F-B4AB-4CF0-A434-4F64E9C237EB.png279BC96D-702F-4D13-9591-F7D0BE314722.png

There are quite some truth here. Forget it Aquarius is a spec

It's funny how I, supposedly a Saggitarius fit in almost perfectly to these descriptions.

loool... you be aquasaggitaugoat and fishπŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„

walahi @jaydr you no wellπŸ˜‚

Lool.. ase na ase

Hype yourself my brother, I will soon auction you out.

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’”πŸ’”

Hahahhahahahha humans can be dramatic