You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #23 - "Zodiac Signs"View the full contextView the direct parentstarstrings01 (77)in Speak Peace β’ 3 years ago π ππ πβ¦ Then I go move on. Plenty fish dey inside water π
Fish and dogs abi πππ...
Women are fish, men are π€π€π€.
Na that twitter dog trend. Abeg no mind me.
Men are lions π¦
π€π€See defender.
Its good sha.
Women are lioness and not fish then
women are fish and men are fishermenβ¦.
if one fish no gree, i go after another fish π π
π€π€π
Lol...
shey you know sey fisherman no dey catch only one fish? @starstrings01
Yes mummy
Preach on!
No be only lion
Na lion of the tribe of Judah ππππ
lol πβ¦ you dey whine cultist, you go soon collect!
Chisos, my belle ooo
Hahahahhah
na wotowoto you go collect
Some people go soon flog you @monica-ene
Bring cane bring money join...
2stroke, 2HBD..
Canning is allowed π
You are not serious. You want cane and HBD combined...? You dont know that is a sin? You be Mummy G. O, you suppose know these things
No the HBD is reward for labour(canning).
Who is doing the labor? The person weilding the cane or the person receiving it?
hehehehehehehe...
This one tire me oo
ππππ
bad guy π€£πΉ
Good guy no dey pay oh biko
I learned the hard way π€£π€£
So you dey find woman for water?
Lol.. woman na fish.. and where are fish found.
You kon be watin?