You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentsperosamuel15 (68)in Speak Peace β’ 2 years ago ππππ Na d one dem go give you u dy find abi na d one u go pay bride price for em head
Haha. Na the one then go give me oooo. Bride price too small for me nowβ¦. Imagine am now. Big man like me with great resolutions Dey pay bride price
ππ
For the culture
Which culture na. You wan sell am. Na human being we Dey talk about ooo. No be goods ooo. No be rice and beans
πππππ
Wetin u wan hear guyπ
Just tell me you have given her to me.
Solved
Thatβs not what I want to hear ooo