You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"

in Speak Peace β€’ 2 years ago

Nawa ooooo
B like say I dy miss road abi person carry ya phone auntπŸ˜‚
I dy wait for you to become whale and touch my life u dy tell me say you dy wait for another person πŸ˜‚πŸ˜‚
Abeg @merit.ahama , I fit check your side abi u dy wait for person tooπŸ˜‚

Sort: Β 

🀣🀣🀣🀣🀣🀣
This comment crack me up big time!

I dey wait for person too o
Whale ways still long for my side, so I dey look up to my upcoming whales

Una well-done ohπŸ˜‚πŸ˜‚
See as Una thrash my hopes down... This new year go long oh

Awww your own good say you get hopes before

Na only one hope I get πŸ₯²

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
How is it any better say I been get hopes wey no dy reason come through and say you bet one wey don dy come through already πŸ˜‚πŸ˜‚

I know say we don fight before but you know say you talk say you don change so try remember my akant if whale show πŸ˜‚

Lol wahala o

I go put your akant for head, nor worry... Sha dey send money to me weekly make I for become whale fast fast

🀣🀣🀣

E no go long
Just believe

Awwwwn.... Here comes Optimism

Yes... let's be positive

Na you I still dey wait for πŸ˜‚

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Hmmmm, becoming a whale πŸ‹πŸ³ is not easy oo πŸ˜‚, I dey wait for merit too πŸ˜‚

I guess all of us go just Dy waitπŸ˜‚

Hahaha.its good to wait ...be patience ☺️