You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"

in Speak Peace β€’ 2 years ago

You and books πŸ™‡β€β™€οΈ
Respect Sir
I hope I get to read a few books this year too sha

Thank you ma.πŸ˜…

So that means you're almost done with one book abi your goal nai dey set you? πŸ˜‚πŸ˜‚

I don set am oh 🀣🀣🀣
I can't wait to finish this one sef

Sort: Β 

Wow that's nice, I'm jealous lol

How do you even get these books to buy or do you rent them?

I nor see bookshop for my area to rent books read o 🀧

Most of the vendors fit just pour books for ground day sell. And the prices make sense.
This one now na #1500 I buy am

Next week I go buy another one 😁

Una suppose get library na where you fit day borrow

Wahala I go find sha
I need to start to read one or two before the year go half πŸ˜‚

E get many wey dy Enugu so carry your nysc come here make u fit achieve am🧐

Lol if this guy get chance, na teleport you go use carry me go enugu πŸ˜‚

Nysc for Enugu ke... Lemme alone o
I nor wan go dey beat person pikin for there everyday 😝

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
U no go even see person pikin beat sefπŸ˜‚

E go shock you πŸ˜‚
But no need sha, I nor dey come there 😝

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

na teleport you go use carry me go enugu

You suppose don Sabi na πŸ˜‚
But na actually make u fit see book read, u know say I dy care about your welfare

Awww caring student 😏
Thanks but no thanks ehn

I nor read books again πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚
U don win

Thanku

No wonder you are a good writer... The reason isn't far now..... I don see your trickπŸ˜‚

You day whine me bro πŸ˜‚

No na... E get areas wey I no fit lie
I dy even tell you for your comment sections under your post no

You dy good with words... You Sabi play with them actually

Guy, this is such a beautiful thing to say.

I'm truly humbled bro. 😌

Thank you my guy πŸ™ŒπŸΎπŸ€πŸΏ

untitled.gif

Na smalls bro