Sort: ย 

You and books ๐Ÿ™‡โ€โ™€๏ธ
Respect Sir
I hope I get to read a few books this year too sha

Thank you ma.๐Ÿ˜…

So that means you're almost done with one book abi your goal nai dey set you? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

I don set am oh ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
I can't wait to finish this one sef

Wow that's nice, I'm jealous lol

How do you even get these books to buy or do you rent them?

I nor see bookshop for my area to rent books read o ๐Ÿคง

Most of the vendors fit just pour books for ground day sell. And the prices make sense.
This one now na #1500 I buy am

Next week I go buy another one ๐Ÿ˜

Una suppose get library na where you fit day borrow

Wahala I go find sha
I need to start to read one or two before the year go half ๐Ÿ˜‚

E get many wey dy Enugu so carry your nysc come here make u fit achieve am๐Ÿง

Lol if this guy get chance, na teleport you go use carry me go enugu ๐Ÿ˜‚

Nysc for Enugu ke... Lemme alone o
I nor wan go dey beat person pikin for there everyday ๐Ÿ˜

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
U no go even see person pikin beat sef๐Ÿ˜‚

E go shock you ๐Ÿ˜‚
But no need sha, I nor dey come there ๐Ÿ˜

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

na teleport you go use carry me go enugu

You suppose don Sabi na ๐Ÿ˜‚
But na actually make u fit see book read, u know say I dy care about your welfare

Awww caring student ๐Ÿ˜
Thanks but no thanks ehn

I nor read books again ๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
U don win

No wonder you are a good writer... The reason isn't far now..... I don see your trick๐Ÿ˜‚

You day whine me bro ๐Ÿ˜‚

No na... E get areas wey I no fit lie
I dy even tell you for your comment sections under your post no

You dy good with words... You Sabi play with them actually

Guy, this is such a beautiful thing to say.

I'm truly humbled bro. ๐Ÿ˜Œ

Thank you my guy ๐Ÿ™Œ๐Ÿพ๐Ÿค๐Ÿฟ

untitled.gif

Na smalls bro

Ohhhh this is soo niceeeeer
Reading of books? So educative ๐Ÿค—
I hope to read at least few books to start with

Yeah, same here

๐Ÿค—๐Ÿค—