You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"

in Speak Peace2 years ago

DO YOU HAVE Resolutions, WHAT ARE THEY OR WHAT IS IT?

Resolutions are really not my thing. All that new year new me bullshit, but I don try to make plans and set goals for what I would like to achieve this year. I try not to make it unattainable. Something realistic and achievable with work of course.

This year, I intend to read more books. At least 52 books. A book each week. I actually want to do it like a different genre each month, but it might change sha. Let's see how it goes.
I'm almost done with this week's book 😁

Sort:  

You and books 🙇‍♀️
Respect Sir
I hope I get to read a few books this year too sha

So that means you're almost done with one book abi your goal nai dey set you? 😂😂

You and books 🙇‍♀️
Respect Sir
I hope I get to read a few books this year too sha

Thank you ma.😅

So that means you're almost done with one book abi your goal nai dey set you? 😂😂

I don set am oh 🤣🤣🤣
I can't wait to finish this one sef

Wow that's nice, I'm jealous lol

How do you even get these books to buy or do you rent them?

I nor see bookshop for my area to rent books read o 🤧

Most of the vendors fit just pour books for ground day sell. And the prices make sense.
This one now na #1500 I buy am

Next week I go buy another one 😁

Una suppose get library na where you fit day borrow

Wahala I go find sha
I need to start to read one or two before the year go half 😂

E get many wey dy Enugu so carry your nysc come here make u fit achieve am🧐

Lol if this guy get chance, na teleport you go use carry me go enugu 😂

Nysc for Enugu ke... Lemme alone o
I nor wan go dey beat person pikin for there everyday 😝

😂😂😂😂
U no go even see person pikin beat sef😂

E go shock you 😂
But no need sha, I nor dey come there 😝

na teleport you go use carry me go enugu

You suppose don Sabi na 😂
But na actually make u fit see book read, u know say I dy care about your welfare

Awww caring student 😏
Thanks but no thanks ehn

I nor read books again 😂

No wonder you are a good writer... The reason isn't far now..... I don see your trick😂

You day whine me bro 😂

No na... E get areas wey I no fit lie
I dy even tell you for your comment sections under your post no

You dy good with words... You Sabi play with them actually

Guy, this is such a beautiful thing to say.

I'm truly humbled bro. 😌

Thank you my guy 🙌🏾🤝🏿

untitled.gif

Na smalls bro

Ohhhh this is soo niceeeeer
Reading of books? So educative 🤗
I hope to read at least few books to start with

Yeah, same here

🤗🤗

Woahoo, so you like books this much, I'm impressed, all the best with your goals. I don't like making unrealistic resolutions too so I don't make resolutions when I know I won't be able to achieve it.

Thank you. ☺️
The goals should be bit sized and attainable I guess

You are absolutely right!

I try not to make it unattainable.

Na wetin e suppose be sha... E suppose be the one wey u fit achieve cos if e too big eeh, e fit scare you and you go come achieve small sef

Na very nice thing you plan oh... nothing beats reading because the more you read, the more informed you are and with information, I need not to tell you you can achieve a whole lot
Goodluck man in those ... I really Dy pray make u fit keep up

Thank you so much gee

Truly appreciate you 🙌🏾