Sort:  

I dey go @uzoma24 house 🤣🤣🤣

What is going on here???
😀😀😀

I dey carry women they come your house... 😂😂

Abeg, where una dey.
I don wait taya 😫

Are you ready with the palm wine for the ceremony?? 🤣🤣🤣

owetin concern your visit with Palm wine?

Na me and your woman dey come oo... Abi you no want again?

hahahaha, go do weting. His house dey for Onitsha bring? Stop am ooh. Abi you want go suck the breast

I dey carry you go meet am.. he is in Love with you @uzoma24

My luck don d shine 😀

na God oo!! Let it keep shining