You are viewing a single comment's thread from:

RE: "AFRI-TUNES WEEK #30 ||"FALL" BY 'DAVIDO'||COVER @VHEEKTHORJAY[ENG-ESP]

in AFRI-TUNES2 years ago (edited)

Me I'm not here to be doing Wizkid and Davido fight, I just know that I like Davido wella. Definitely, because I love his lifestyle, how he helps people and helps other artists grow. Well, I don't want to compare it with Wizkids's own sha, before some people wee break Pepsi bottle ontop my head 😑

That's by the way, I remember when IF and FALL were reigning that year sha... They were more like International Hits... my brother ... AFRO-BEAT TO THE WORLD 🚀

This is lovely baba
You dey always drop Masterpiece for us, even Mouth piece no fit comprehend 😅😅 wetin I just talk bayi??? 😅😅😅

You're doing well brother

3DLAmCsuTe3ba2VJAE1ZhN2oVhekeqoshg9DUnSyUd2Cnt4YtUMpZp3sDdMRGHk8BAg11PqVJjjejPx2Vpp1xAgVJJ45xL4oYbMxTA138eKwFUfxSL3xkP3tm4ctb44oFVss2xNNCBRJ2wnJ4ag3b4mzQiqEvqj (2).gif

Sort:  

Let's fight small😂😂
Make Wizkid FC carry coca cola bottle,make 30 BG carry groundnut bottle😂😂😂.

Swears na 2017/3018,hic songs dey reign pass then,from fall to if,to assurance,nwa baby etc

Davido get hits sha

Ah my oga,na you get be our number 1 masterpiece oo wey still con dey get appreciateD post,the only wale here😂.

Thank you bossu
Appreciate it

Hahaha
Groundnut bottle thick ooo 😅
But first, make una give me the groundnut make I chop before una use am 😅

Swears na 2017/3018

Na wa ooo
Shey na my eyes dey pain me so?
3018?
Lol
Baba you too much
You don live for 1 Millennium
Your Kingdom no be small one ooo

Yea
Davido get hits 🔥

Na wa ooo
Why you dey carry @obaro come this discussion now 😑

Very soon him go add h for him name Obawale

 2 years ago  

This man@ksam why you dey mention young Comrade 😁😁😁😁

Na @vheekthorjay talk about Wale 😑

 2 years ago  

God abeg 😁😁

Na @ksam dey call you Obawhale o😂😂

 2 years ago  

That @ksam too like wahala 😁

This appreciateD lasan
Me sef don use the groundnut wey dey inside the bottle drink garri inside bucket...no vex boss
🤣🤣🤣🤣🤣
2017/2018 abeg,i never live for 1 millennium oo when i no be mummy G.O
Wahala😂💆🏾‍♀️😂😂

If our oga adds H ,the thing go turn to "Obawhale" straight up!!!🤣🤣🤣🤣😂😂

Me sef don use the groundnut wey dey inside the bottle drink garri inside bucket...no vex

Like now, just ask yourself... this thing wey I do... is it Good? Am I living a life worthy of Being a Christian? Shey thunder no go strike me as I do this thing? Shey my last garri no go pour for ground as I dey talk all these ones?

These things dey necessary make you ask yourself...

And if you go fit tell yourself the truth... E go better 😑


You strong pass Mummy G.O naa 😅😅😅

Hahaha
That H na hunger still dey worry am for now 😅😅😅

Lol Wizkid fans must see this... lol vawulence alert 😃😂

Hahaha
Baba I don't know what you're talking about oooo

Lol
Wizkid FC keh
VheekthorJay left this group😂😂😂😂

Na wa ooo
You dey Stan and restan Wizkid?

Na only you get that kind power bossu
😂

appreciateD powerr

Baba abeg calm down oooo
Abeg ooo
Tori Olo'oun 😅
I surrender 🙌🙌🙌

🤣🤣🤣🤣