You are viewing a single comment's thread from:

RE: "AFRI-TUNES WEEK #13 - 'PALM WINE GROOVE' || D4MUSIC @obaro" [ENG-ESP]

in AFRI-TUNES โ€ข 3 years ago

Hahaha Baba, make Una no vex.
Next time na, I go get palmi with calabash, complete the action.
But for now, make Una dey shake head along too ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚โค๏ธ

Sort: ย 
ย 3 years agoย ย 

Next time, give us action. Make sure you shake nyash next time!

ย 3 years agoย ย 

No be only yansh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
I go wipe Una oraimo cord for neck if Una all dey expect make I shake yansh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ย 3 years agoย ย 

Your body never see hot water before abi?

ย 3 years agoย ย 

Abeg pity me o.
You wan spoil business for me. ๐Ÿ˜‚

I no go see girls wey go look my side again na๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿฅฒ

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

ย 3 years agoย ย 

U no like me๐Ÿฅฒ

Lolzzz
I pray oo

ย 3 years agoย ย 

๐Ÿ˜‚