@obaro... this thing sweet oh. you sabi say @maby-tunes is right... This video no complete. How would you do this video without a palmwine and cap. Without even dancing up and down, shaking your body. you are just noding head for us.
Music sweet but action no vibe us now. why an?
Hahaha Baba, make Una no vex.
Next time na, I go get palmi with calabash, complete the action.
But for now, make Una dey shake head along too 😂😂❤️
Next time, give us action. Make sure you shake nyash next time!
No be only yansh😂😂😂
I go wipe Una oraimo cord for neck if Una all dey expect make I shake yansh😂😂😂
Your body never see hot water before abi?
Abeg pity me o.
You wan spoil business for me. 😂
I no go see girls wey go look my side again na😂😂😂🥲
😂😂😂🤣
U no like me🥲
Lolzzz
I pray oo
😂
As a matter of fact.....he suppose wear that their native attire or up nepa cloth, kin wear bathroom slippers on top ham
Ahhahhn... See analysts 😂😂😂
Cheii. No be small thing o @maby-tunes 😂
I dey tell you 😂😂