Sort: Β 

Sebi you dy use am do shakara ni πŸ˜‚ πŸ˜‚

Abeg oo

πŸ˜‚ πŸ˜‚ now you dy fear .

But when you dy run mouth you dy enjoy am

I fear nothing.
I dey safe guard my people based on who I be nah

Oya na, no wahala

Yes oo
!BEER

No be you heat dey show shege ni
Pele
Coolness enjoyment won wound me.

I no go talk honestly, continue

Pele
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
No worry cool weather go soon reach una.

I know say e dy come