You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Mar 18View the full contextView the direct parentoladele-art (67)in #waves β’ 26 days ago No be your fault o Momo. E go soon flood una if una no go rest from making jest of us. π
Hey God ooπππππ
Abeg oo
Flood no be good thing oo ejoor
Sebi you dy use am do shakara ni π π
Abeg oo
π π now you dy fear .
But when you dy run mouth you dy enjoy am
I fear nothing.
I dey safe guard my people based on who I be nah
Oya na, no wahala
Yes oo
!BEER
No be you heat dey show shege ni
Pele
Coolness enjoyment won wound me.
I no go talk honestly, continue
Pele
πππ
No worry cool weather go soon reach una.