You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Mar 18View the full contextView the direct parentjmis101 (71)in #waves • 24 days ago Our rain no get limit oo We be water ppl. Na una commit nah As una never see rain. Pele
No be your fault o Momo.
E go soon flood una if una no go rest from making jest of us. 😂
Hey God oo😂😂😂😂😂
Abeg oo
Flood no be good thing oo ejoor
Sebi you dy use am do shakara ni 😂 😂
Abeg oo
😂 😂 now you dy fear .
But when you dy run mouth you dy enjoy am
I fear nothing.
I dey safe guard my people based on who I be nah
Oya na, no wahala
No be you heat dey show shege ni
Pele
Coolness enjoyment won wound me.
I no go talk honestly, continue