You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Mar 18View the full contextView the direct parentoladele-art (67)in #waves • 24 days ago Eheheheh. Enjoy the rain while it lasts….. it will be our turn soon. Wetin you commit o????
Our rain no get limit oo
We be water ppl.
Na una commit nah
As una never see rain.
Pele
No be your fault o Momo.
E go soon flood una if una no go rest from making jest of us. 😂
Hey God oo😂😂😂😂😂
Abeg oo
Flood no be good thing oo ejoor
Sebi you dy use am do shakara ni 😂 😂
Abeg oo
😂 😂 now you dy fear .
But when you dy run mouth you dy enjoy am
I fear nothing.
I dey safe guard my people based on who I be nah
No be you heat dey show shege ni
Pele
Coolness enjoyment won wound me.