Ahhh
It's raining here oo
Everywhere is cool and calm๐ฅฐ๐ฅฐ
Una don commit
We don leave una dey enjoy oo
As we no get light ๐
Ahhh
It's raining here oo
Everywhere is cool and calm๐ฅฐ๐ฅฐ
Una don commit
We don leave una dey enjoy oo
As we no get light ๐
Eheheheh.
Enjoy the rain while it lastsโฆ.. it will be our turn soon.
Wetin you commit o????
Our rain no get limit oo
We be water ppl.
Na una commit nah
As una never see rain.
Pele
No be your fault o Momo.
E go soon flood una if una no go rest from making jest of us. ๐
Hey God oo๐๐๐๐๐
Abeg oo
Flood no be good thing oo ejoor
Sebi you dy use am do shakara ni ๐ ๐
Abeg oo
๐ ๐ now you dy fear .
But when you dy run mouth you dy enjoy am