You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Mar 18View the full contextView the direct parentoladele-art (67)in #waves โข 26 days ago Yinmu. Iโm so hot baby. This temperature is killing ๐ข
Ahhh
It's raining here oo
Everywhere is cool and calm๐ฅฐ๐ฅฐ
Una don commit
We don leave una dey enjoy oo
As we no get light ๐
Eheheheh.
Enjoy the rain while it lastsโฆ.. it will be our turn soon.
Wetin you commit o????
Our rain no get limit oo
We be water ppl.
Na una commit nah
As una never see rain.
Pele
No be your fault o Momo.
E go soon flood una if una no go rest from making jest of us. ๐
Hey God oo๐๐๐๐๐
Abeg oo
Flood no be good thing oo ejoor
Sebi you dy use am do shakara ni ๐ ๐
Abeg oo