You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Nov 25View the full contextView the direct parentmmenyene (64)in #waves • last year Nope @imaima didn't allow me to sleep well sha
Ahhh
And she said is @etorobong😂😂😅
@etorobong be the general disturber 😂😂
Okay
So @etorobong transferred the disturbing spirit to you?
No o
I get my own oo
She's just the queen in our kingdom
Ewey 😂😂😅
Una get king too?
Our king don divorce am 😂😂
Wahala wahala 😂😂😂
She needs to get another king Asap
No ooo na Dem teach me am innocent
They said you are the Queen in the kingdom oo
Hahaha this people no even get respect, if I'm the queen where is my honour
By announcing your rank😂
God please fight for me
Which God
God wey don leave you
I am your, Jesus I am your 😏😏
De play 😂😂
😁😁😁
Thank God UNa don dey exposed una selves
Seriously 😅🤣
@imaima said she get her own for body 🤣
Yes ooo hmmm her just too much
🤣😂😂
Is like she is second in command, because she said you are the Queen.
This one na baby oo like words can express
Ewey😂😂
Shettup in @etorobong voice 😌
🤣🤣🤣🤣 plenty enemies wey dey cuddle me
Who be this one gan 😂😂😂
My own full body
Ahhh
Second in command 🙌
Yes ooo
Na me
😂😂
Collect your crown 👑
My own na imaima
So, who you come disturb?
I Disturbed the whole house
Ahhhhh
Congratulations 🎉
Action baby.
Thank you 😊❤️
You are welcome
You de craze o@mmenyene
😅🤣😁
Who de follow you shine teeth
@mummygo
Dis one no go ever come
Aswr eh....
I was even thinking when I mention her she go branch
😂😂😂
No need