Did you miss meππ, don't break my heart by saying noπ
chaii, see foodie people in the house, that's true sha, If you're going to party, just make sure you sabi person, without ham, e no certain say you go get food. that's why I no dey part wey dem no call me....e no go good make i go party make i no chop.. that's bad luck ππ
Everything wey dey happen for this naija need connection. if not, Oyo(on your own).
Ask me again next year, I fit miss you next year π₯²
I know how many time I don go party nor chop, e pain me ehn π so I dey make sure say I know who get party or at least get strong hand for the food department π
Normally, na connection get Nigeria π
I no go just talk π, somebody broke my heart this early morning π
That kind thing dey pain persin , for where you no see food chop, na there you go still see some people we go still carry take away go house after eating...this country nah comedy π
I thought you would need breakfast so I served you one π₯°
Lol... As in ehn, some go even carry up to five for inside their bag
don't be mean nahnnn, be nice sometimes π.
Those people carrying up to 5 are trying, they are legends of the party...
πππ
I have already become mean, I will try to change sha
Becoming a legend of party is something I don't think I can be, I wish I can π₯²π
Yeah, try to be nice... especially to me , I don't mind if you're mean to @moremoney28 ππ(somebody will bite off my ear today)
Well, me too, I'm a very shy type in a party, I don't know how to fight for food , talk more of taking extral home
I don't want her to be ever nice to me π we her good this way violence is the only way to survive
I can handle having more than ten people to be mean to π you gerrit?
Same here π
That my shyness be tins
π
Party rocker π―
No be small thing ooo
This breakfast too choke π
You never experience where dem go still dey pour inside nylon
As in ehn... I don see that one tire π I know person wey good for that thing gon
Some people na drama queen and king π
Nor be lie o
π π π
Person wan go hospital sef, you need connect π
That party stuff they pain person o π if you come buy cloth join π
In Nigeria after connection, na still connection π
π€£π€£π€£
How person go buy cloth wear go party, he nor go even see water drink because he nor know person wey know person π₯²
E too choke π π π
Na why I no dey do extra extra for any party wey I no get better source.
If dem carry everything pass you, e go come be like say you too over do for where dem no recognize you (My thinking though)
Na valid thinking joor
Na to dey moderate when you nor know person wey know person π
Abi o π make dem no dey carry person catch cruise
Na why me sef no dey go party or any gathering wey dey no invite me.
I go one Church for program last month sef, na eye dem dey take give all this daily manual guide for morning devotion.
Shay wahala no too much laidis π
abi nah .. everywhere is Connection, but that shouldn't happen in the house of God sha.
Na so I see am that day