You are viewing a single comment's thread from:RE: Introducing @Sam's Hangout | Promotion For Nigerians on Hive: Engagement & SupportView the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace β’ 2 years ago True talk! I'm not agreeing from experience though π π
Yea
I just know you know say I sabi cook na why
E remain make you taste am
I go do you longer throat taya π π π
π€£π€£π€£π€£
Abi you go beg me to eat
Me wey nor too dey like chop before
You go be like "Oya just taste small nah" π€ͺπ€£
See am ooo
She Don dey fantasise when she neva see the food sef
See wetin my cooking skills fit do shaa
Wonders!!!
See as you dey show yourself, @merit.ahama is full of surprises oo ππ.
And you are under estimating me? π
No I'm not, you know I will never do that. I'm sorry if I did πͺ.
Posted Using LeoFinance Beta
Hahaha π π