You are viewing a single comment's thread from:RE: A GIVEAWAY FROM THE DREEMER OF THE YEAR View the full contextView the direct parentamiegeoffrey (72)in Hive Learners • 2 years ago Ehya, I understand. Network sef dey catch cold
😂😂😂😂 wetin Musa no go see for gate 😅😅😅
Hahaha haha😀😀😀 Musa don see shege
😂😂 nawa ....how your side na
E don dey hot, noise everywhere, wahala for who wan sleep
Haha... You must arrest them all o
Na police I dey find like this, you know anyone? 😁
Hehe, omo na agbero I Sabi oo and OPC😂😂... Make they show face?