You are viewing a single comment's thread from:RE: A GIVEAWAY FROM THE DREEMER OF THE YEAR View the full contextView the direct parentbalikis95 (70)in Hive Learners β’ 2 years ago ππππ wetin Musa no go see for gate π π π
Hahaha hahaπππ Musa don see shege
ππ nawa ....how your side na
E don dey hot, noise everywhere, wahala for who wan sleep
Haha... You must arrest them all o
Na police I dey find like this, you know anyone? π
Hehe, omo na agbero I Sabi oo and OPCππ... Make they show face?
Hahaha, you want scatter the whole adugbo be that. Abeg oh