You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Nov 25View the full contextView the direct parentmmenyene (64)in #waves β’ last year Good morning sunshine π
My baby.
Hope you slept well?
Nope
@imaima didn't allow me to sleep well sha
Ahhh
And she said is @etorobongπππ
@etorobong be the general disturber ππ
Okay
So @etorobong transferred the disturbing spirit to you?
No o
I get my own oo
She's just the queen in our kingdom
Ewey πππ
Una get king too?
No ooo na Dem teach me am innocent
They said you are the Queen in the kingdom oo
God please fight for me
Which God
God wey don leave you
I am your, Jesus I am your ππ
Thank God UNa don dey exposed una selves
Seriously π π€£
@imaima said she get her own for body π€£
Yes ooo hmmm her just too much
π€£ππ
Is like she is second in command, because she said you are the Queen.
Shettup in @etorobong voice π
My own full body
Ahhh
Second in command π
My own na imaima
So, who you come disturb?
I Disturbed the whole house
Ahhhhh
Congratulations π
Action baby.
You de craze o@mmenyene
π π€£π
Who de follow you shine teeth
@mummygo
Dis one no go ever come