Sort:  

Nothing oh my guy 😂
With private jet, you fit marry 3 once sef

😂 😂. You get the levels. 😂

You get any of your sister wey you fit give me 😉

😂😂😂😂
Na d one dem go give you u dy find abi na d one u go pay bride price for em head

Haha. Na the one then go give me oooo. Bride price too small for me now…. Imagine am now. Big man like me with great resolutions Dey pay bride price

😂😂
For the culture

Which culture na. You wan sell am. Na human being we Dey talk about ooo. No be goods ooo. No be rice and beans

😂😂😂😂😂
Wetin u wan hear guy😂