You want to stop procrastination and you also want to get a private jet π€, I'm totally impressed with this goal and I will tell you something, some of them are unrealistic for this year, that marriage own sha π€
You are viewing a single comment's thread from:
Who told you that?? What if I decided you are the one I want to marry and me by force!
Person wey don get private jet wetin be marriage beside am?
Nothing oh my guy π
With private jet, you fit marry 3 once sef
π π. You get the levels. π
You get any of your sister wey you fit give me π
ππππ
Na d one dem go give you u dy find abi na d one u go pay bride price for em head
Haha. Na the one then go give me oooo. Bride price too small for me nowβ¦. Imagine am now. Big man like me with great resolutions Dey pay bride price
ππ
For the culture
Which culture na. You wan sell am. Na human being we Dey talk about ooo. No be goods ooo. No be rice and beans