Sort: Β 
Β 2 years agoΒ (edited)Β 

Abi oo, me sef I don't trust you @stevenson7 πŸ™„

He nor wan clearify that part, he thinks I'll forget
Thanks for the reminder Sha

Hahaha, he go gat clarify am oo, if not he go see me everywhere he go, lolz

Omo πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

I go soon japa

Go where? I go come find you, lolz

That is true, just start mentioning him in every comment you make
If he blood pressure nor rise, change my name 😁😁✌️

As in ehn, lolz. I'm a good person so I will sorry for him but I'm sure @quduus1 can do that, lolz.

Ahhhh I no get time oh, I get violence for body who wey dey talk about hope?!!!
Tell me let me carry him along lol 🀣🀣🀣

Hahaha, na @stevenson7 oo, please go after him until he tells us what we need to know, lolz.

Ahhhh okay that guy na my new friend but let me start from here Lol πŸ˜‚πŸ˜‚ @stevenson7 weytin sup na

Lol 🀣🀣🀣 that is not new lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£

Hahaha, see finish πŸ˜‚πŸ˜‚

Ahhhh see this one lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Yes naw, see finish don enter oo πŸ˜‚πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ you NEVER see finish lolz πŸ˜‚πŸ€£

Heheheh you are all starting the violence without me lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

So we plenty, wey we wan know that part πŸ˜‚

Hmmmmm motivational speaker chair lady lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£

Yes oo, it's becoming a thing for me now oo, lolz

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ I pray make them no commot your chair lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

No wahala, them fit commot am, I nor need am before, e dey inconvenience me, hehe

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ ahhh you go stand till Jesus come lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ heheh 🀣🀣 u never Sabi anything lol 🀣🀣 ask @nkemakonam89 lolz πŸ˜‚πŸ€£

I give it to you πŸ’― the motivational speaker herself 😊

Hahaha, thank you so much dear, lolz

You are welcome πŸ€—

Smiles πŸ˜ŠπŸ˜‡