Sort: ย 

Nawa ooo.. the thing affect network sef... My network no de stable abeg, frustration.

Hahaha, the harmattan dey para, apply vaseline on it hehe

Thats nice ooo, na to sing let it go remain like this, no mind network jare. It been shitty.

Ehya, I understand. Network sef dey catch cold

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ wetin Musa no go see for gate ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Hahaha haha๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€ Musa don see shege

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ nawa ....how your side na

E don dey hot, noise everywhere, wahala for who wan sleep

Haha... You must arrest them all o