Sort: Β 
Β 3 years agoΒ (edited)Β 

Baba na airpods I dey use oh..

As far as I know, there is nothing like lie lie chords, they call it jazz chords boss.

And na odogwu people like you dey play them

Β 3 years agoΒ Β 

EweeeπŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ™†πŸ™†πŸ™†
Boss thank you for flattering me shaπŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„

Β 3 years agoΒ Β 

Lol wey dey flatter, na truth man dey talk sha.

Β 3 years agoΒ Β 

I think say I sabi do sweet mouth na today I jam na
And I believe ahswrπŸ˜…πŸ˜…
But boss you de quiet quiet I no know say you go Sabi do sweet mouth too like this fa...
That girl don enter hand ooo, but burst the head small small shaπŸ˜‚πŸ˜‚

Β 3 years agoΒ Β 

Lol.. Which girl biko.. this guy z single to stupor πŸ˜…πŸ˜‚.

Β 3 years agoΒ Β 

Boss no wonder you never carry girl matter come Hive even for small fa
Abi you no wan make we chop rice...?πŸ˜„πŸ˜‚πŸ˜‚

Β 3 years agoΒ Β 

See ehn, that one na on God biko.. I get one wey I dey eye at the moment though but let's see how e go work out. πŸ˜