Sort:  
 3 years ago  

Hahaha brother, if you use earpiece na im you go hear those lie lie error chords way I put inside ooo😄😄😄

 3 years ago (edited) 

Baba na airpods I dey use oh..

As far as I know, there is nothing like lie lie chords, they call it jazz chords boss.

And na odogwu people like you dey play them

 3 years ago  

Eweee😄😄😄😄🙆🙆🙆
Boss thank you for flattering me sha😄😄😄😄😄

Lol wey dey flatter, na truth man dey talk sha.

 3 years ago  

I think say I sabi do sweet mouth na today I jam na
And I believe ahswr😅😅
But boss you de quiet quiet I no know say you go Sabi do sweet mouth too like this fa...
That girl don enter hand ooo, but burst the head small small sha😂😂

Lol.. Which girl biko.. this guy z single to stupor 😅😂.

 3 years ago  

Boss no wonder you never carry girl matter come Hive even for small fa
Abi you no wan make we chop rice...?😄😂😂