Sort:  

Ahahahah.
I thought you said you no fall na

Na you fall nah
You still no won gree ni?

Heheheh. See this madam o.
I know your scope ooo

You don't, until you agree.

How you dey sha?

Yinmu.
I’m so hot baby. This temperature is killing 😢

Ahhh
It's raining here oo
Everywhere is cool and calm🥰🥰

Una don commit
We don leave una dey enjoy oo
As we no get light 😂

Eheheheh.
Enjoy the rain while it lasts….. it will be our turn soon.

Wetin you commit o????