Sort:  

Heheheh. See this madam o.
I know your scope ooo

You don't, until you agree.

How you dey sha?

Yinmu.
I’m so hot baby. This temperature is killing 😢

Ahhh
It's raining here oo
Everywhere is cool and calm🥰🥰

Una don commit
We don leave una dey enjoy oo
As we no get light 😂

Eheheheh.
Enjoy the rain while it lasts….. it will be our turn soon.

Wetin you commit o????

Our rain no get limit oo
We be water ppl.

Na una commit nah
As una never see rain.
Pele

No be your fault o Momo.
E go soon flood una if una no go rest from making jest of us. 😂